Let's me say this , the truth must be told this our naija board nor too active at all .
This place supposed active pass like this though but we know how the mats be na because many if us here dey already engaged in other forum and some people dey mostly dey active there than here because onto say here never too clear for them eyes so, dem gat to go where e go dey dem easy to cope.
Let's keep this aside, investment no really easy sha because no be dey way wey others dey financially stable wey anoda person go be and with wetin don happen so far people no expect say things go play out like this for bitcoin price. Some people think say halving go start and once e start and end we go see serious dip but this around the case different and if them no endure hold till ending of this year or next year nothing go sup for them.
Everything happens with time, I recently just sent a proposal for teleporting my account and I believe in due time the Admins will attend to me, same way I came and so will others begin to join gradually.
There is still a long way for Bitcoin to reach an all time high, I encourage every investor to maintain maximum steeze and hold unto their portfolio because Bitcoin investment is all about holding whether in Dip or bull. The halving we all waited for has come and gone, what remains is to go fully into the bull season and hit an all time high probably above $100