Voted Coins
follow us on twitter . like us on facebook . follow us on instagram . subscribe to our youtube channel . announcements on telegram channel . ask urgent question ONLY . Subscribe to our reddit . Altcoins Talks Shop Shop


This is an Ad. Advertised sites are not endorsement by our Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction. Advertise Here

Author Topic: Wattin dey dup for our local board?  (Read 4320 times)

Offline Makus

  • Sr. Member
  • *
  • *
  • Activity: 416
  • points:
    54581
  • Karma: 50
  • Chainswap.io - NO KYC Crypto Exchange
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: April 23, 2025, 04:10:58 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 14
    Badges: (View All)
    One year Anniversary Quick Poster Karma Good
Re: Wattin dey dup for our local board?
« Reply #45 on: April 12, 2025, 12:23:37 AM »
Omor as I enter forum I just observe say our local board dey very inactive, though we dey try but e for nice if we make good name just like the way e dey for the other side. Normally I dey see sharp men dem for here, people like, igebotz,Agbe.... These are my boss men dem, and una dey try e no easy but if we fit make the local board lively small e for make sense.

The board dey active sha in my own way of seeing it because we no go fit just dey active as we dey for the other forum for here. Most of the people wey follow for the other forum no dey active here and the ones wey come register for here no too dey show for local board that much, maybe due to them not having an understanding of the forum better as it should be. Or not it at all but because they are not actively in signature campaigns to encourage them to engage more. At least post still dey come here once in a while unlike other local boards wey them no even dey active at all to make a room for proper discussion of their people there.

Yeah you talk well, I dey see am sef like that, we no go fit dey like the other forum but if at all we still dey try for this side to keep the board  active, una wey dey package am, una do well. If our board  fit active that na another plus to us and this forum, so that the traffic  go increase  an that go prompt more opportunities  for other people too to find out about the forum, come join us share knowledge  and resources.  The signature  campaign sef follow  for wattin make the board dey like this, though for the other side seff, no be every body dey active for the local board  na just few persons,
C H A I N S W A P . I O
█▀▀▀










█▄▄▄
▀▀▀█










▄▄▄█
LIGHTNING FAST
🔒 SWAP ANONYMOUSLY

Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Re: Wattin dey dup for our local board?
« Reply #45 on: April 12, 2025, 12:23:37 AM »

This is an Ad. Advertised sites are not endorsement by our Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction. Advertise Here


 

ETH & ERC20 Tokens Donations: 0x2143F7146F0AadC0F9d85ea98F23273Da0e002Ab
BNB & BEP20 Tokens Donations: 0xcbDAB774B5659cB905d4db5487F9e2057b96147F
BTC Donations: bc1qjf99wr3dz9jn9fr43q28x0r50zeyxewcq8swng
BTC Tips for Moderators: 1Pz1S3d4Aiq7QE4m3MmuoUPEvKaAYbZRoG
Powered by SMFPacks Social Login Mod