Voted Coins
follow us on twitter . like us on facebook . follow us on instagram . subscribe to our youtube channel . announcements on telegram channel . ask urgent question ONLY . Subscribe to our reddit . Altcoins Talks Shop Shop

This is an Ad. Advertised sites are not endorsement by our Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction. Advertise Here

Author Topic: Wattin dey dup for our local board?  (Read 4342 times)

Offline Makus

  • Sr. Member
  • *
  • *
  • Activity: 416
  • points:
    54581
  • Karma: 50
  • Chainswap.io - NO KYC Crypto Exchange
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: April 23, 2025, 04:10:58 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 14
    Badges: (View All)
    One year Anniversary Quick Poster Karma Good
Wattin dey dup for our local board?
« on: May 29, 2024, 06:00:59 PM »
Omor as I enter forum I just observe say our local board dey very inactive, though we dey try but e for nice if we make good name just like the way e dey for the other side. Normally I dey see sharp men dem for here, people like, igebotz,Agbe.... These are my boss men dem, and una dey try e no easy but if we fit make the local board lively small e for make sense.
C H A I N S W A P . I O
█▀▀▀

█▄▄▄
▀▀▀█

▄▄▄█
LIGHTNING FAST
🔒 SWAP ANONYMOUSLY

Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Wattin dey dup for our local board?
« on: May 29, 2024, 06:00:59 PM »

This is an Ad. Advertised sites are not endorsement by our Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction. Advertise Here

Online Agbe

  • Legendary
  • *
  • *
  • *
  • Activity: 3297
  • points:
    509270
  • Karma: 335
  • Coinomize.biz
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 1
  • Last Active: Today at 12:32:23 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 19
    Badges: (View All)
    2500 Posts One year Anniversary Poll Voter
Re: Wattin dey dup for our local board?
« Reply #1 on: May 29, 2024, 06:11:48 PM »
Frankly speaking the board e dey inactive dis days and it was not like before. From January to March the local board was booming but as di campaigns come dey paused and many members are not in campaign again so dem no dey come dis side like dat but once once and di people we dey here wey dey campaign na few people so the participation e dey scanty. But time go come we go full again. But also see say you dey active dis days.

Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Re: Wattin dey dup for our local board?
« Reply #1 on: May 29, 2024, 06:11:48 PM »

This is an Ad. Advertised sites are not endorsement by our Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction. Advertise Here

Offline SmartGold01

  • Legendary
  • *
  • *
  • Activity: 2674
  • points:
    412133
  • Karma: 362
  • Coinomize.biz
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 2
  • Last Active: Today at 02:25:22 AM
    • View Profile

  • Total Badges: 21
    Badges: (View All)
    2500 Posts Quick Poster One year Anniversary
Re: Wattin dey dup for our local board?
« Reply #2 on: May 29, 2024, 11:23:45 PM »
Making here lively no be the problems but wetin you wan bring come here to talk again became as I see e good better we bring good discussions wey go attracts attention for the people to Chuck mouth join, as I know many things we don talk am and lot of people no go really put eyes again to talk am. Especially any post wey no relate to cryptocurrency dey always go for the spamming board and many people no dey like to join discussed anything wey dey for that sections.

Online Agbe

  • Legendary
  • *
  • *
  • *
  • Activity: 3297
  • points:
    509270
  • Karma: 335
  • Coinomize.biz
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 1
  • Last Active: Today at 12:32:23 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 19
    Badges: (View All)
    2500 Posts One year Anniversary Poll Voter
Re: Wattin dey dup for our local board?
« Reply #3 on: May 30, 2024, 05:12:29 PM »

But even as that discussion never finished because weti you don discussed for di threads wey dey dis board, another person don go put mouth with another view point and if the person make mistakes den you go go correct am and if him tok well you can also contribute to knowledge again by supporting him so discussion never finished. Na di continue thing be that. There are lot of things to discuss. I think di Binance officer wey dey custody, e don faint twice and dem say di guy conditions in Nigerian correctional center e dey bad well well. We can bump all these on those topics. And discussion continues again.

I really don't know why dis board is inactive dis days. Well di matter what I dey here dey tok small small dey go. Karma sef na another wahala.

Offline Makus

  • Sr. Member
  • *
  • *
  • Activity: 416
  • points:
    54581
  • Karma: 50
  • Chainswap.io - NO KYC Crypto Exchange
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: April 23, 2025, 04:10:58 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 14
    Badges: (View All)
    One year Anniversary Quick Poster Karma Good
Re: Wattin dey dup for our local board?
« Reply #4 on: May 30, 2024, 06:57:01 PM »
Frankly speaking the board e dey inactive dis days and it was not like before. From January to March the local board was booming but as di campaigns come dey paused and many members are not in campaign again so dem no dey come dis side like dat but once once and di people we dey here wey dey campaign na few people so the participation e dey scanty. But time go come we go full again. But also see say you dey active dis days.

Yes oo, the scarcity just dey make me wonder, because when I been teleport my account come here the forum been busy pass like this, though the traffic been no too many but e better pass as e dey now. I go like make our board sef active so that the fact say Nigerians no dey take last go still show for here make everybody feel the heat of our impact. Na why I dey try make the board come back to life by keeping it active, as una show face body just sweet me.
C H A I N S W A P . I O
█▀▀▀

█▄▄▄
▀▀▀█

▄▄▄█
LIGHTNING FAST
🔒 SWAP ANONYMOUSLY

Offline Yamzakid

  • Full Member
  • *
  • Activity: 279
  • points:
    44031
  • Karma: 39
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 2
  • Last Active: April 29, 2025, 07:40:08 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 13
    Badges: (View All)
    One year Anniversary Signature Avatar
Re: Wattin dey dup for our local board?
« Reply #5 on: May 31, 2024, 04:42:53 PM »
Frankly speaking the board e dey inactive dis days and it was not like before. From January to March the local board was booming but as di campaigns come dey paused and many members are not in campaign again so dem no dey come dis side like dat but once once and di people we dey here wey dey campaign na few people so the participation e dey scanty. But time go come we go full again. But also see say you dey active dis days.

Na something wey dey worry me, anytime I enter this our local board e dey always dey inactive and people wey dey contribute pass to make it lively na people wey teleport dere account. As of January wey u mentioned d way dis our local board was booming I feel so much happy about that but I don't know wetin dey happen now.  People wey no teleport dere account make dem put more effort to build this our board too, the way @thyplaymaker dey try for here if na so others dey do we go see better changes.

If you check numbers of viewers to a post you go know sey people plenty for here dem just no like to dey contribute to dis our local board.

Offline Igebotz

  • Moderator
  • Legendary
  • *
  • *
  • *
  • Activity: 2424
  • points:
    201100
  • Karma: 249
  • The Stake Sherrif
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 3
  • Last Active: Today at 02:30:23 AM
    • View Profile

  • Total Badges: 22
    Badges: (View All)
    Fourth year Anniversary Poll Voter Poll Starter
Re: Wattin dey dup for our local board?
« Reply #6 on: May 31, 2024, 08:15:08 PM »
Frankly speaking the board e dey inactive dis days and it was not like before. From January to March the local board was booming but as di campaigns come dey paused and many members are not in campaign again so dem no dey come dis side like dat but once once and di people we dey here wey dey campaign na few people so the participation e dey scanty. But time go come we go full again. But also see say you dey active dis days.

When the incentive to post is not longer available you're left with only those who care about the Forum and it's discussion, the rest who are only here for signature campaign will move on since they only post to complete weekly post quota, not that they really care about what happens here.

Not only on the local board but the whole Forum entirely, look at this raffle https://www.altcoinstalks.com/index.php?topic=321489.0 it's been two weeks now and we can't get 100 users to fill it. It takes 2-3 days on BTT.
░░░░░░░░░░░░░░░░░█████████████
░░░██████░░░░░░░░█████████████
░░░██████░░░░░░░░█████████████
░░░██████░░░░░░░░█████████████
░░░░░░░░░░░░░░░░░█████████████
░░░░░░█████████░░█████████████
░░░░░░█████████
░░░░░░█████████
░░░░░░█████████░░░░█████████
░░░░░░░░░░░░░░░░░░░█████████
████░░░░░░░░░░░░░░█████████
████░░░░░░░░░░░░░░█████████
██████████████████████████████
█████████▀▀███▀▀░░▀▀▀█████████
███████▀░░█▀░░░░▄▄▄▄▄▄▄███████
██████░░░██░░▄█▀▀░░░░░▀▀██████
█████░░░░█░░███████▄▄▄░░░▀████
███░██░░░█▄████████▄░▀█▄░░░███
███░░██░░░███████████░░▀█▄░███
████░░▀██▄▄████████░██░░░█▄███
█████░░░░░▀▀▀▀▀▀██░░██░░░█████
███████▄▄▄▄▄▄▄█▀░░░▄█░░░██████
████████▀▀▀▀░░░░░░██░░▄███████
██████████▄▄▄▄▄████▄██████████
██████████████████████████████
██████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
.
MIXERO.IO
.
██████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
..
..
..
..
..
..
..
..
██████████████████████████████
███████▀▀██░▀█████████████████
████████░░█░█▀▀░██████████████
████████░░▀░░░▄███████████████
██████▀░░░░░░░░░▀██████░▀█████
████▀░░░░░░░░░░░░░██▀▀█▄░░████
████░░░░░░░░░░░▄████▄░▀██░░███
████░░░░░░░░░▄██▀░▄██░░██░░███
█████░░░░░░▄██▀████▀░░██░░████
███████▄▄▄████▄░░░░▄██▀░░█████
███████████░░▀▀▀██▀▀▀░░▄██████
██████████████▄▄▄▄▄▄██████████
██████████████████████████████
..
..
..
..
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
██████████████████████████████████████████████████████████████████████
.
MIX.NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
█████████████
█████████████
░░░░░░░░░██████
█████████████░░░░██░░░██████
█████████████░░░░░░░░░██████
█████████████
█████████████░░█████████
░░░░░░░░░░░░░░░█████████
░░░░░░░░░░░░░░░█████████
░░█████████░░░░█████████
░░█████████
░░█████████░░░██░░░░░░░░░░████
░░█████████░░░░░░░░░░░░░░░████

Altcoins Talks - Cryptocurrency Forum

Re: Wattin dey dup for our local board?
« Reply #6 on: May 31, 2024, 08:15:08 PM »

Online Agbe

  • Legendary
  • *
  • *
  • *
  • Activity: 3297
  • points:
    509270
  • Karma: 335
  • Coinomize.biz
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 1
  • Last Active: Today at 12:32:23 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 19
    Badges: (View All)
    2500 Posts One year Anniversary Poll Voter
Re: Wattin dey dup for our local board?
« Reply #7 on: May 31, 2024, 09:01:35 PM »
Frankly speaking the board e dey inactive dis days and it was not like before. From January to March the local board was booming but as di campaigns come dey paused and many members are not in campaign again so dem no dey come dis side like dat but once once and di people we dey here wey dey campaign na few people so the participation e dey scanty. But time go come we go full again. But also see say you dey active dis days.

When the incentive to post is not longer available you're left with only those who care about the Forum and it's discussion, the rest who are only here for signature campaign will move on since they only post to complete weekly post quota, not that they really care about what happens here.

Not only on the local board but the whole Forum entirely, look at this raffle https://www.altcoinstalks.com/index.php?topic=321489.0 it's been two weeks now and we can't get 100 users to fill it. It takes 2-3 days on BTT.
Gotten your point. I checked the raffle and the vacant numbers are very many. And exactly as you said if to say dis raffle na bitcointalk within 2-3 days him for don full but there is another factor to consider for the filling the raffle. The reward is too small. If to say di reward big. People for don full am. Many people wey I know in coinomize e no dey there. And for those wey reft because dem no dey signature campaign for choose number there to participate. People for dey active here if the campaigns were paying good incentives, people for dey here dey comment dey wait for campaigns to come. Even recently coinomize open slots but those people didn't come and apply. Oya look at the new campaign Royse brought in BTT, hero member na $100, and legendary na $125.

Offline Rruchi man

  • Legendary
  • *
  • *
  • Activity: 2505
  • points:
    199456
  • Karma: 91
  • Mixero: Privacy by XMR (Monero) bridge
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: Today at 07:02:37 AM
    • View Profile

  • Total Badges: 19
    Badges: (View All)
    2500 Posts Quick Poster One year Anniversary
Re: Wattin dey dup for our local board?
« Reply #8 on: May 31, 2024, 09:06:47 PM »
Not only on the local board but the whole Forum entirely,
The people who made this forum lively are users who teleported their accounts from Bitcointalk to this place, and since the number of signature campaigns has reduced, many of them have been forced to become dormant while the other original forum members in this forum are simply not active enough to keep others like ourselves who are still active around in the forum engaged. Things will either improve or get worse with time, we just need to keep being active and pushing activity to sustain the forum and keep it going.
░░░░░░░░░░░░░░░░░█████████████
░░░██████░░░░░░░░█████████████
░░░██████░░░░░░░░█████████████
░░░██████░░░░░░░░█████████████
░░░░░░░░░░░░░░░░░█████████████
░░░░░░█████████░░█████████████
░░░░░░█████████
░░░░░░█████████
░░░░░░█████████░░░░█████████
░░░░░░░░░░░░░░░░░░░█████████
████░░░░░░░░░░░░░░█████████
████░░░░░░░░░░░░░░█████████
██████████████████████████████
█████████▀▀███▀▀░░▀▀▀█████████
███████▀░░█▀░░░░▄▄▄▄▄▄▄███████
██████░░░██░░▄█▀▀░░░░░▀▀██████
█████░░░░█░░███████▄▄▄░░░▀████
███░██░░░█▄████████▄░▀█▄░░░███
███░░██░░░███████████░░▀█▄░███
████░░▀██▄▄████████░██░░░█▄███
█████░░░░░▀▀▀▀▀▀██░░██░░░█████
███████▄▄▄▄▄▄▄█▀░░░▄█░░░██████
████████▀▀▀▀░░░░░░██░░▄███████
██████████▄▄▄▄▄████▄██████████
██████████████████████████████
██████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
.
MIXERO.IO
.
██████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
..
..
..
..
..
..
..
..
██████████████████████████████
███████▀▀██░▀█████████████████
████████░░█░█▀▀░██████████████
████████░░▀░░░▄███████████████
██████▀░░░░░░░░░▀██████░▀█████
████▀░░░░░░░░░░░░░██▀▀█▄░░████
████░░░░░░░░░░░▄████▄░▀██░░███
████░░░░░░░░░▄██▀░▄██░░██░░███
█████░░░░░░▄██▀████▀░░██░░████
███████▄▄▄████▄░░░░▄██▀░░█████
███████████░░▀▀▀██▀▀▀░░▄██████
██████████████▄▄▄▄▄▄██████████
██████████████████████████████
..
..
..
..
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
██████████████████████████████████████████████████████████████████████
.
MIX.NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
█████████████
█████████████
░░░░░░░░░██████
█████████████░░░░██░░░██████
█████████████░░░░░░░░░██████
█████████████
█████████████░░█████████
░░░░░░░░░░░░░░░█████████
░░░░░░░░░░░░░░░█████████
░░█████████░░░░█████████
░░█████████
░░█████████░░░██░░░░░░░░░░████
░░█████████░░░░░░░░░░░░░░░████

Online Agbe

  • Legendary
  • *
  • *
  • *
  • Activity: 3297
  • points:
    509270
  • Karma: 335
  • Coinomize.biz
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 1
  • Last Active: Today at 12:32:23 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 19
    Badges: (View All)
    2500 Posts One year Anniversary Poll Voter
Re: Wattin dey dup for our local board?
« Reply #9 on: May 31, 2024, 10:02:11 PM »
Things will either improve or get worse with time, we just need to keep being active and pushing activity to sustain the forum and keep it going.
For now things are rough and tough in the forum but I think things will be better in the future and those who have left will still come back again. But that is my withstanding, those of us that are active here should continue but the issue, most of you are not coming to the local board to make comments again. We should our best.

Offline Igebotz

  • Moderator
  • Legendary
  • *
  • *
  • *
  • Activity: 2424
  • points:
    201100
  • Karma: 249
  • The Stake Sherrif
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 3
  • Last Active: Today at 02:30:23 AM
    • View Profile

  • Total Badges: 22
    Badges: (View All)
    Fourth year Anniversary Poll Voter Poll Starter
Re: Wattin dey dup for our local board?
« Reply #10 on: May 31, 2024, 10:29:12 PM »
Not only on the local board but the whole Forum entirely,
The people who made this forum lively are users who teleported their accounts from Bitcointalk to this place, and since the number of signature campaigns has reduced, many of them have been forced to become dormant while the other original forum members in this forum are simply not active enough to keep others like ourselves who are still active around in the forum engaged. Things will either improve or get worse with time, we just need to keep being active and pushing activity to sustain the forum and keep it going.

The real registered members are only few and most of them were overlooked, got pissed and left when teleported members were taking everything. Now you wan make Dem com dey keep you company. Lol  ;D now self we nodey even see spammers eues again.
░░░░░░░░░░░░░░░░░█████████████
░░░██████░░░░░░░░█████████████
░░░██████░░░░░░░░█████████████
░░░██████░░░░░░░░█████████████
░░░░░░░░░░░░░░░░░█████████████
░░░░░░█████████░░█████████████
░░░░░░█████████
░░░░░░█████████
░░░░░░█████████░░░░█████████
░░░░░░░░░░░░░░░░░░░█████████
████░░░░░░░░░░░░░░█████████
████░░░░░░░░░░░░░░█████████
██████████████████████████████
█████████▀▀███▀▀░░▀▀▀█████████
███████▀░░█▀░░░░▄▄▄▄▄▄▄███████
██████░░░██░░▄█▀▀░░░░░▀▀██████
█████░░░░█░░███████▄▄▄░░░▀████
███░██░░░█▄████████▄░▀█▄░░░███
███░░██░░░███████████░░▀█▄░███
████░░▀██▄▄████████░██░░░█▄███
█████░░░░░▀▀▀▀▀▀██░░██░░░█████
███████▄▄▄▄▄▄▄█▀░░░▄█░░░██████
████████▀▀▀▀░░░░░░██░░▄███████
██████████▄▄▄▄▄████▄██████████
██████████████████████████████
██████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
.
MIXERO.IO
.
██████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
..
..
..
..
..
..
..
..
██████████████████████████████
███████▀▀██░▀█████████████████
████████░░█░█▀▀░██████████████
████████░░▀░░░▄███████████████
██████▀░░░░░░░░░▀██████░▀█████
████▀░░░░░░░░░░░░░██▀▀█▄░░████
████░░░░░░░░░░░▄████▄░▀██░░███
████░░░░░░░░░▄██▀░▄██░░██░░███
█████░░░░░░▄██▀████▀░░██░░████
███████▄▄▄████▄░░░░▄██▀░░█████
███████████░░▀▀▀██▀▀▀░░▄██████
██████████████▄▄▄▄▄▄██████████
██████████████████████████████
..
..
..
..
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
██████████████████████████████████████████████████████████████████████
.
MIX.NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
█████████████
█████████████
░░░░░░░░░██████
█████████████░░░░██░░░██████
█████████████░░░░░░░░░██████
█████████████
█████████████░░█████████
░░░░░░░░░░░░░░░█████████
░░░░░░░░░░░░░░░█████████
░░█████████░░░░█████████
░░█████████
░░█████████░░░██░░░░░░░░░░████
░░█████████░░░░░░░░░░░░░░░████

Offline SmartGold01

  • Legendary
  • *
  • *
  • Activity: 2674
  • points:
    412133
  • Karma: 362
  • Coinomize.biz
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 2
  • Last Active: Today at 02:25:22 AM
    • View Profile

  • Total Badges: 21
    Badges: (View All)
    2500 Posts Quick Poster One year Anniversary
Re: Wattin dey dup for our local board?
« Reply #11 on: June 02, 2024, 07:31:21 PM »
Making here lively no be the problems but wetin you wan bring come here to talk again became as I see e good better we bring good discussions wey go attracts attention for the people to Chuck mouth join, as I know many things we don talk am and lot of people no go really put eyes again to talk am. Especially any post wey no relate to cryptocurrency dey always go for the spamming board and many people no dey like to join discussed anything wey dey for that sections.
But even as that discussion never finished because weti you don discussed for di threads wey dey dis board, another person don go put mouth with another view point and if the person make mistakes den you go go correct am and if him tok well you can also contribute to knowledge again by supporting him so discussion never finished. Na di continue thing be that. There are lot of things to discuss. I think di Binance officer wey dey custody, e don faint twice and dem say di guy conditions in Nigerian correctional center e dey bad well well. We can bump all these on those topics. And discussion continues again.

I really don't know why dis board is inactive dis days. Well di matter what I dey here dey tok small small dey go. Karma sef na another wahala.
Well, me just see am as say this side just dey dem stress to come yan because them started with btt and putting heard here dey dem so dull, me myself don even see as dem dey yan am how e be but na just with style we dey take move up. Some story wey you say dem supposed bump up fit be spam because mod fit delete post them from there.

Offline Sim_card

  • Legendary
  • *
  • *
  • Activity: 2266
  • points:
    361841
  • Karma: 74
  • Coinomize.biz
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 1
  • Last Active: April 30, 2025, 11:19:42 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 17
    Badges: (View All)
    Karma Bad One year Anniversary 1000 Posts
Re: Wattin dey dup for our local board?
« Reply #12 on: June 03, 2024, 06:18:37 PM »
Not only on the local board but the whole Forum entirely,
The people who made this forum lively are users who teleported their accounts from Bitcointalk to this place, and since the number of signature campaigns has reduced, many of them have been forced to become dormant while the other original forum members in this forum are simply not active enough to keep others like ourselves who are still active around in the forum engaged. Things will either improve or get worse with time, we just need to keep being active and pushing activity to sustain the forum and keep it going.

The real registered members are only few and most of them were overlooked, got pissed and left when teleported members were taking everything. Now you wan make Dem com dey keep you company. Lol  ;D now self we nodey even see spammers eues again.
The truth be say na signature campaign bring all members from the other forum to this forum after the ban of mixer, and if you look am well na only those forum members from btt na e full all the campaign because the campaign manager na him invite them come this forum to continue the campaign since the company dey OK with the idea of coming to this forum to promote their service. This na e make you see say the members here wey no teleport their account no get slot for signature campaign because na campaign manager from btt dey run am and they are already familiar with the members of btt and their quality. Now wey na only three campaigns dey run, most of them wey teleport from the other forum come here just kukuma dey the other side jeje to maintain their campaign or to find campaign wey go pay well.

Online Agbe

  • Legendary
  • *
  • *
  • *
  • Activity: 3297
  • points:
    509270
  • Karma: 335
  • Coinomize.biz
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 1
  • Last Active: Today at 12:32:23 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 19
    Badges: (View All)
    2500 Posts One year Anniversary Poll Voter
Re: Wattin dey dup for our local board?
« Reply #13 on: June 03, 2024, 06:37:14 PM »
Not only on the local board but the whole Forum entirely, look at this raffle https://www.altcoinstalks.com/index.php?topic=321489.0 it's been two weeks now and we can't get 100 users to fill it. It takes 2-3 days on BTT.
  R777 launched a raffle yesterday and when I checked it after launched it has almost full it was only 4 or 6 slot were remaining and today when I checked, it has filled up. https://bitcointalk.org/index.php?topic=5498603.msg64159728#msg64159728 and that's is to tell the activeness of members over there. And if that the same raffle is launched here it will take like two weeks or one month to fill. Since when paid2 brought the raffle here for more than a month if I am not mistaken, yet it is not yet full. Probably many active members are not interested to apply. And another reason is the price. But the price is not too big different with the BTT. And this local board now. We have only few members.

Offline Aanuoluwatofunmi

  • Legendary
  • *
  • *
  • Activity: 2351
  • points:
    205899
  • Karma: 73
  • Coinomize.biz
  • Trade Count: (0)
  • Referrals: 0
  • Last Active: April 30, 2025, 10:48:04 PM
    • View Profile

  • Total Badges: 16
    Badges: (View All)
    Search Topic Starter One year Anniversary
Re: Wattin dey dup for our local board?
« Reply #14 on: June 07, 2024, 07:21:54 PM »
Omor as I enter forum I just observe say our local board dey very inactive, though we dey try but e for nice if we make good name just like the way e dey for the other side. Normally I dey see sharp men dem for here, people like, igebotz,Agbe.... These are my boss men dem, and una dey try e no easy but if we fit make the local board lively small e for make sense.

What do you think pull up activities on a board, the first thing is when there are enough active members and there are serious discussions to deliberate about, secondly is when there are more experience and knowledgeable members available to engage on any discussion matter in consideration, thirdly, is when there are enough signature campaigns some of the members finds so easy to participate in and meet up with the requirements of posts weekly.

ETH & ERC20 Tokens Donations: 0x2143F7146F0AadC0F9d85ea98F23273Da0e002Ab
BNB & BEP20 Tokens Donations: 0xcbDAB774B5659cB905d4db5487F9e2057b96147F
BTC Donations: bc1qjf99wr3dz9jn9fr43q28x0r50zeyxewcq8swng
BTC Tips for Moderators: 1Pz1S3d4Aiq7QE4m3MmuoUPEvKaAYbZRoG
Powered by SMFPacks Social Login Mod