Everything about Points and token distribution Everything about Ranks and Ranking>> Teleport your account from Bitcointalk Latest news: Community Awards Winners
Me, I follow happy, now na for we to come this section make em de more active, so that campaigns oh fit de come here, and that one oh make us more popular too.
Quote from: Stuart on December 19, 2018, 09:02:16 PMMe, I follow happy, now na for we to come this section make em de more active, so that campaigns oh fit de come here, and that one oh make us more popular too.This na true talk, the thing be say, we go do small evangelism make we let all our Naija people to come join us here, for us to dey more relevant.
Shey una know say nah we three nah him do dis place come lively so tay oga admin no come get choice but to move us to beta section? Abeg make we give ourselves beta gbosa first before we dey talk of evangelism.