Everything about Points and token distribution Everything about Ranks and Ranking>> Teleport your account from Bitcointalk Latest news: Community Awards Winners
Una sabi hope for Africa ehn! See dis small shadow way just cova d sun of d bear season small, nah him all of una don dey shout bull! bull!kai! make una wait small make we see wetin him be before we begin to plan Christmas choppings.
sure say na Christmas choppings na make the bull nor oh start from this year. The small green wey we been de see na the green of the bull, but Christmas choppings done affect the price again.I de wish una happy Xmas oh. Baba God do well
Quote from: PRIBO247 on December 21, 2018, 10:01:51 PMUna sabi hope for Africa ehn! See dis small shadow way just cova d sun of d bear season small, nah him all of una don dey shout bull! bull!kai! make una wait small make we see wetin him be before we begin to plan Christmas choppings. My dear, no blame me oh, even you sef still dey hope too, as I dey like this I dey even dey hope the bull run o start any moment o.