Everything about Points and token distribution Everything about Ranks and Ranking>> Teleport your account from Bitcointalk Latest news: Community Awards Winners
Na the thing we I dey feel be that oo.. I perceive say we no go really see any significant uptrend this year..
Some people wey sabi how the market chart de, them say na 2021 the bull oh run. If na so e oh be, how the years before that one oh be?
Quote from: Stuart on January 05, 2019, 11:35:24 AMSome people wey sabi how the market chart de, them say na 2021 the bull oh run. If na so e oh be, how the years before that one oh be?Me I no believe any of those piple, na so dem been dey predict say we go see bull run for the end of 2018, I even believe say bull run go happen this 2019.
the boss wey full this house. una dey try wella. for real. all of una are legend now. we are still coming up
whether bull run go take place now or later. so many people dey trade and make their money from this steady market. if you want to wait for the bull run, you might end up not getting anything. else you are in for long term trade.
omo by then we all done become expert for crypto be that. i personally go dey fly lambo and private jet before that year go reach. soem one predicts that bitcoin will reach 10,000 this year but i no say him na manager for one exchange.