Me I no know say this kind thing sef e dey dis forum. And because of the karma rule, I no go fit vote but if I get am before the deadline I go try vote di people we I go like vote. Dem no come put plenty position this time like the other forum. I was checking for the Local Hero here, and we foe win that position again here in the forum.